Header Ads

ad

[lyrics] Kiloshele gangan - by lil kesh


As you all know that here on gurusblend, we bent on giving real entertainment to all blenders, that's why am sharing this newly released of the YBNL/YAGI act, the one and only MRMEYAGI "lil kesh" this one is titled shele gangan, it was produced by Krizbeatz.
you can download the song on naijaloaded by clicking here
enjoy the lyrics as you blend with us..

[Intro]
Eh eh eh
Its krizbeatz, ah ah

[Hook]
Ah, Abeg tell me the place make i know the location uhn, (make i know the location)
I get girls for Ghana and they ready to turn up uhn, (dey ready to turn up)
Dem dey smoke anything, dem dey drink hennesy o uhn, (dem dey drink hennesy o)
I make plenty money, you dey do abosi

[Chorus]
Ahh but everytime i give you lamba
Woni kilo shele gangan, kilo shele gan gan
You know i make you boogie down
Kilo shele gangan, kilo shele gan gan
Steady stacking on my paper, woni kilo shele gangan, kilo shele gan gan
I make the party come alive, kilo shele gangan, kilo shele gan gan



[Verse 2]
Dollar rise e no rise ko ma kan mi ke
Kowope, ma ma fi’lo kulo lo mi ke
See all your girls in my Dm, ki lo n wa ni be
Suddenly, abo te’po ogede mole
See charlie came, charlie saw, charlie conquered
Charlie going higher, e no dey run down
Charlie get haters, e no dey see haters
Charlie make money, charlie chop life
E wa, kilode, kilagbe, kileju gan na
E wo’yan gba n gba to mo yi fe ma ju gan na
O fe ma fi kini buruku yi ko mi laya je
Anyways mi o mind jhor ko mi laya je
Hello, hello, hows you, toyo baby, hey baby hows you
Oban kie, hows you, owo wan le, hows you

[Bridge]
Abeg tell me the place make i know the location uhn, (make i know the location)
I get girls for Ghana and they ready to turn up uhn, (dey ready to turn up)
Dem dey smoke anything, dem dey drink hennesy o uhn, (dem dey drink hennesy o)
I make plenty money, you dey do abosi

[Chorus]
Ahh but everytime i give you lamba
Woni kilo shele gangan, kilo shele gan gan
You know i make you boogie down
Kilo shele gangan, kilo shele gan gan
Steady stacking on my paper, woni kilo shele gangan, kilo shele gan gan
I make the party come alive, kilo shele gangan, kilo shele gan gan

[Verse 2]
So,Wether na pankere wo gown, abo’robokibo
T’ennesy yen bati bale, me i must to kibo
I dont care about my hater, you be fowl, you be cow
Am a mili mili boy, jor kilo kan mi kan tao
Line up that noise maker, no cop in a porshe car
Am so faded Dan c bami tan torch light
(?) girl in kenya, o den bad gan
Surely i dey very skiny body, and very fat boy
Woni oshe flyest, oshe flyest
When i pull up in a porshe wa ni oshe maddest
See the king of the new school, e still never reach school
Hello, hello, hows you, toyo baby, hey baby hows you
Oban kie, hows you, owo wan le, hows you

[Bridge]
Abeg tell me the place make i know the location uhn, (make i know the location)
I get girls for Ghana and they ready to turn up uhn, (dey ready to turn up)
Dem dey smoke anything, dem dey drink hennesy o uhn, (dem dey drink hennesy o)
I make plenty money, you dey do abosi

[Chorus]
Ahh but everytime i give you lamba
Woni kilo shele gangan, kilo shele gan gan
You know i make you boogie down
Kilo shele gangan, kilo shele gan gan
Steady stacking on my paper, woni kilo shele gangan, kilo shele gan gan
I make the party come alive, kilo shele gangan, kilo shele gan ganna

[Intro]
Give dem, you know i make you boogie down
Steady stacking on my paper, I make the party come alive

what do you think, did lil kesh killed the beat? drop your comment....

No comments